Ethiopia goment declare nationwide state of emergency on Tuesday as di war dey loom for di northern part of di kontri . Di goment bin ask pipo wey dey live for di capital Addis Ababa to arm themselves ...